Bible for pikin dem

Your best tory dem inside Bible. Totally free.

Wa reason

Jesus tok for Mathew 19:14 say, ‘make the small pikin dem cam for me, and no forbid dem becos na so heaven house dey.'

Bible for pikin dem di exist na for make pikin dem for know Jesus Christ by some way for share descriptive Bible tory dem and plenty different materials dem for all kind way like Internet, Telefone/PDA\’s, color tract and color book dem for any kind contry tok way pikin fit tok.

The go share this tory dem for Bible free of charge, for the 1.8 billion pikin dem inside the world.

Registration for newsletter


Warning: Undefined variable $home_newsletter_receive in /home/dndqwb25/public_html/base/home.php on line 108